La Liga league leaders Real Madrid suffer heavy 4-0 defeat from di hands of rivals Barcelona for El Clasico.
Bạn đang xem: Kết quả real madrid vs barca la liga 2019/2020 đêm hôm nay
Pierre-Emerick Aubameyang score twice while goals from Ronald Araujo và Ferran Torres condemn Madrid lớn dia heaviest home defeat of dis La Liga season.
Di result no get much impact on di race to win La Liga but e show how far Barcelona don come since dem appoint dia former player Xavi earlier dis season.
Real Madrid bin don beat Barcelona twice dis season for league và for di Supercopa de Espana but dem look shadow of demsef without dia talisman Karim Benzema as Barcelona run riot for dia backyard.
First Aubameyang xuất hiện di scoring wen yên ổn head home Dembele cross on 29 minutes. Di Catalans quickly double dia lead as Araujo jump high to head in anoda Dembele cross from cornerkick for 2-0.
Then Torres finish off good move early in di second half before Aubameyang score yên second of di night for yên ổn first El Clasico appearance on 53 minutes.
Real Madrid go still remain đứng top of La Liga wit 66 points, nine ahead of Sevilla wey dey second but dem no go happy lớn lose lượt thích dis to lớn dia greatest rivals.
For Barcelona, dia run of size continue as dem don climb back khổng lồ third position, equal on 54 points wit Atletico although Barca still get game in hand.
Wia dis foto come from, Getty Images
Straight from di restart Barcelona bin get opportunity to lớn increase dia lead but Ferran Torres shoot wide.
Xem thêm: Thẻ Vô Cực Mùa 4 - Thẻ Vô Cực Archives
48 mins - Goal for Barcelona! E no take long Barcelona don increase dia lead. Aubameyang back heel pass khổng lồ Torres wey shoot first time past Courtois.
51 mins - Looks lượt thích Barcelona don score again. Aubameyang don grab im second of di night afta long delay to lớn confirm from VAR.
56 mins - Real players dey look like say dem see ghosts as dem dey sbocked by di scoreline. Meanwhile Barca players look lượt thích say dem want more goals.
59 mins - Aubameyang almost score hat-trick but yên stretched leg wey connect wit Torres cross no direct di ball khổng lồ dey on target. Di Ganon striker dey enjoy life for Barcelona.
63 mins - Yellow card for Luka Modric. Real Madrid bring on Asension và Vazquez for Rodrygo và Nacho.
66 mins - Casemiro try yên ổn luck from outside di box. Lặng shot no trouble Ter Stegen wey watch as di ball go wide.
74 mins - Jordi Alba collect Yellow card as im bring down Vinicius wey bin no dey happy wit di foul.
78 mins - Madrid goalkeeper Thibaut Courtois don dey very busy for dis match, dis time yên ổn save Depay shot.
79 mins - From dat Barcelona attack, Madrid create dia own chance. Alaba demo Ter Stegen wit hot shot wey di German save.